Babel

The Tower of Babel (Genesis 11: 1-9)

Naijá (Nigerian Pidgin)

Babilon Towa

  1. From di biginnin wen di world start, evribody dey speak only one language.
  2. As dem skata go di east side dem kon rish one place wey dem dey koll Shinar kon stay for der.
  3. Den dem tell each oda sey, “Make wi do stone kon bake dem make dem for strong well-well.” So dem do strong stone wey dem go take build.
  4. Den dem sey, “Naw, make wi build one town wey go high rish di sky, so dat wi go make name for awasef, if not, wi go skata for evriwhere for di eart.”
  5. Den Oga God kom down kon si di town wey doz men dey build,
  6. so E kon sey, “If dem dey do dis as pipol wey dey speak one language, den nor-tin go stop dem for anytin wey dem won do. E nor go tey before, dem go fit do anytin wey dem wont!
  7. So make wi go down go skata dem kon mix dia language, so dat dem nor go undastand each oda.”
  8. So di Oga God skata dem for evriwhere for di eart and dem kon stop to build di town.
  9. Dat na why dem koll di town, Babel, bikos God give dem difren language and from der, E skata dem for evriwhere for di world.

Source: https://www.bible.com/bible/2516/GEN.11.PCM

Contributed by Wolfgang Kuhl

Nigerian Pidgin is an English-based Creole language spoken as a lingua franca across Nigeria.

More information about Nigerian Pidgin
https://en.wikipedia.org/wiki/Nigerian_Pidgin
https://www.ethnologue.com/language/pcm

Tower of Babel in Pidgins and Creoles

Bislama, Haitian Creole, Hawaiian Pidgin, Kupang, Kriol, Nigerian Pidgin, Papiamentu, Pijin, Seychelles Creole, Sierra Leone Creole, Sranan Tongo, Tetun Dili, Tok Pisin, Torres Strait Creole

Other Tower of Babel translations

By language | By language family

[top]


Green Web Hosting - Kualo

Why not share this page:

 

The Fastest Way to Learn Japanese Guaranteed with JapanesePod101.com

If you like this site and find it useful, you can support it by making a donation via PayPal or Patreon, or by contributing in other ways. Omniglot is how I make my living.

 

Note: all links on this site to Amazon.com, Amazon.co.uk and Amazon.fr are affiliate links. This means I earn a commission if you click on any of them and buy something. So by clicking on these links you can help to support this site.

Get a 30-day Free Trial of Amazon Prime (UK)

If you're looking for home or car insurance in the UK, why not try Policy Expert?

[top]

iVisa.com